Rema

Songtext Mara Rema

 127

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text MARA von REMA ist auch in dem Album vorhanden Rave & roses (2022)

Rave & roses

2022

Mara


Make me dey mara o
Girly I go die for your matter o
(Another banger)

Mara o
Girl you dey make me dey mara o
Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire, girl e be you be my desire
This our love no be China o
Baby if I leave you barawo hmm mara

Omalicha who else finer?
Baby make you come gimme kiss Mmuah
Wetin I fit do without your love?
Shawty say you dey gimme ginger
Shawty say you dey gimme ginger
This kind love I never see am
High me like say na cigar
Spanner to my screw baby na you I choose baby
You get the juice baby
Ou baby girl with you by my side baby I no fit lose baby yeah yeah
Girl you the reggae to my blues baby
You be my booze baby
Put me for cruise baby
You no hear me for chorus say you dey make me dey mara

Mara o
Girl you dey make me dey mara o
Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire, girl e be you be my desire
This our love no be China o
Baby if I leave you barawo hmm mara

Other boys they dey talk talk talk
Other girls they dey jea-lo-lous
Because say e be you involved, e be you involved, e be you involved ay
Girl e reach to dey domo domo
Anytime they see your big baka and front
Anytime you enter party scatter ask Fireboy e know
Me I no wan end up as bachelor
If you leave me, I go turn bachelor
Can't get enough of this your love
Girl its not enough girl its not enough yay
I loved you once I no get time to crush
When you no get money na me make you posh
Na other boys they go wan dey rush
They no know say na person cook the food for pot

Mara o
Girl you dey make me dey mara o
Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire, girl e be you be my desire
This our love no be China o
Baby if I leave you barawo hmm mara

Vibez

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.